song lyrics / Solidstar / Bam Bam lyrics  | FRen Français

Bam Bam lyrics

Performers SolidstarPatorankingIce Prince

Bam Bam song lyrics by Solidstar official

Bam Bam is a song in English

Okay
You Know What Time It Is Yeah
Popito On The Beat
So Baby Dubi Dubi Dubi Dubi ahn
And Girl I Want Some Love Make We ahn
And Dubi Dubi Dubi Tell Nobody ahn

Bambambia Bambam Boyo
Ice Prince Zamani
Bambambia So Many Dem Come
And Dem Fail Dem Go
Solidstar
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go

No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today
When Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop
No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop

You See The Music Industry
Be Like University
Before I Came To Lag
I Was The King Of My City
And Then I Come Realize
No Be My Pika Party
Omo To Blow For Lasgidi
Difficulty And I'm

Feeling Like Civilian Soldier
Wanna Drive A Posh Range Rover
I Wanna Be That G Wey Dey
Sing Song Like A King Kong
Bring The Gal Dem Over

Ace Looking At Me Face I'm Older
Ace Man I Hustle Everyday Never Sober
Ace And You Know Say Man
I Sexy With The Rhymes
So The Gal Demma Shoot It In
My Rehearsal For Koga

This Life
Omo Na Turn By Turn
Say Brother If You Run My Run
But I No Go Ever Let You Pass Me
Brother
No Go Ever Let You Pass Me

Bambambia Bambam Boyo h
Bambambia So Many Dem Come
And Dem Fail Dem Go
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go

No Be Today When Baka
Don Dey For Backside
No Be Today When
Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop
No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop

I Say Arise To The Top Top
Ghetto youth Say Me No Go Flop
Sweet Music Never Can Stop
From Every Junction To Every Bus Stop

Mama Say Son Never Go Crazy
For Any Lady
Just Make Sure You Are Ready
Fit Burn Up Me Fire Dont Be Shaky

Everybody Smile Now When
They See Me For Me Cable
Mama Now She Can Eat Vegetable
Because Her Son Now Is Stable And Able
Capable To Make Her Live Comfortable

Calling Now Calling Now
Calling Now Cant You See
I'm Balling Now Balling Now
I Will Never Ever
Falling Down Falling Down
Because God Don Give Me The Crown

Bambambia Bambam Boyo h
Bambambia So Many Dem Come
And Dem Fail Dem Go
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go

No Be Today
When Baka Don Dey For Backside
No Be Today
When Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop
No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop

All Ah The Mama Dem Know eh
All Ah The Papa Dem Know eh
So Call All Ah The Gals Dem Know eh
Say Solidstar And Ice Prince
Know We Are The Best

All Ah The Mama Dem Know eh
All Ah The Papa Dem Know eh
So Call All Ah The Gals Dem Know eh
Say Solidstar And Ice Prince
Know We Are The Best

Dem Tinkoko
When We Come Around We Do
Dem Tinkoko
Anytime We Step Out We Make
Dem Tinkoko
We Make All Ah Their
Body Dance Tinkoko
Aaaaahhhn

Bambambia Bambam Boyo h
Bambambia So Many Dem Come
And Dem Fail Dem Go
Bambambia Bambam Boyo
Bambambia We Still Dey
And We No Ready To Go

No Be Today
When Baka Don Dey For Backside
No Be Today
When Agbero Don Dey
Stand For Bus Stop

No Be Today When
Baka Don Dey For Backside
No Be Today When Agbero
Don Dey Collect For Bus Stop
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Bam Bam lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the calculator
2| symbol to the right of magnifying glass
3| symbol at the bottom of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid