song lyrics / Solidstar / Ebelebe lyrics  | FRen Français

Ebelebe lyrics

Performer Solidstar

Ebelebe song lyrics by Solidstar official

Ebelebe is a song in English

I no dey like to dey make mouth
I get mouth but I can't shout
Back then dem dey call me tout
Na jeje so I can't fight
The boy dey katapot the boy na agunba oo
The boy the ebelebe
Maka chukwu I dey celebrate everyday
I dey thank God o the boy dey katapot oo
The boy dey ebelebe
Maka chukwu I dey elevate oo
Everyday pretty girls come whine
For me hard o the other day me go down with
Nkechi for me yard o lot of them
Dem a come from foreign to see
Me pon me yard o
I travel all around the world
Dem know me, dem feel me for Chicago
The boy dey katapot the boy na agunba oo
The boy the ebelebe
Maka chukwu I dey celebrate everyday
I dey thank God o the boy dey katapot oo
The boy dey ebelebe
Maka chukwu I dey elevate oo he hello oh
When me step in the club the girl dem kolo o
Halla halla jojo
Jojo for the girls and the girld dem sugar
Me get the money in abundance
Na everyday we dey dash am
Shout out to all my guys wey dey cash out
Na everyday we dey chop life eh
The boy dey katapot the boy na agunba oo
The boy the ebelebe
Maka chukwu I dey celebrate everyday
I dey thank God o the boy dey katapot oo
The boy dey ebelebe
Maka chukwu I dey elevate oo zoro
The boy dey katapot the boy na agunba oo
The boy the ebelebe
Maka chukwu I dey celebrate everyday
I dey thank God o the boy dey katapot oo
The boy dey ebelebe
Maka chukwu I dey elevate oo
The boy dey katapot the boy the ebelebe
Maka chukwu I dey celebrate o
I dey thank God o the boy the ebelebe
Maka chukwu I dey celebrate o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: JOSHUA INIYEZO, PROMISE ECHEZONA OBIAGWU
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd., Peermusic Publishing

Comments for Ebelebe lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cross
2| symbol to the right of the calculator
3| symbol to the left of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid