Ask Siri is a song in English
E Dey pain me gaga
On ka mi Lara
Boom Shaka Laka boom Sha siwon Lara
Giddem peace am a comforter
All day am bout dat paper
Omoh na steady I Dey chase am
Always bout the bread likka baker
If you gimme chance I go take am
For that paper some turn out to be fake ass
Imposters all they know na to lick ass
they reptiles they green snakes in the green grass
Me tell ya say the paper make all of dem cast
As a trenches jigga I Dey run kilometer
Dance as a winner when I’m running my meter
I get e full tank you no fii low my liter
Why you squeeze face Shey na coz say truth Dey bitter
Giddem peace am a comforter
Show dem craze emi dangbana
Do the things that you can’t do na
Many things you can’t handle na
No fake love owo ni mon waakiri
Don’t ask me if no be money you can ask siri
Hmm ole bere lowo shade oo
Awa n jaiye
24/7 on d street on a highway
Owo lo gbemi japa ti mo fi sanle
No fake love owo ni mon waakiri
Don’t ask me if no be money you can ask siri
Hmm ole bere lowo shade oo
Awa n jaiye
24/7 on d street on a highway
Owo lo gbemi japa ti mo fi sanle
Don’t go there Boys dem bad
Wetin dem carry big e large
We coming from the trench
I say dem no know
When the Gbedu drop
I say demma Jó
E Dey pain me Gaga
On kaami Lara
Boom shaka laka boom shaasiwon Lara
I ain’t feeling bad cos I gat mih blunt
No snitches my nigga don’t show me stunt
Owo ni mon waa kiri
Igbawo ni maa sinmin
Kokan mi o
Alaye jo maa bimi
I’ve been feeling blessed
Are you feeling what am feeling
(Hmm I ain’t feeling bad cos I gat mih blunt)
Giddem peace am a comforter
Show dem craze emi dangbana
Do the things that can’t do na
Many things you can’t handle na
No fake love owo ni mon waakiri
Don’t ask me if no be money you can ask siri
Hmm ole bere lowo shade oo
Awa n jaiye
24/7 on d street on a highway
Owo lo gbemi japa ti mo fi sanle
No fake love owo ni mon waakiri
Don’t ask me if no be money you can ask siri
Hmm ole bere lowo shade oo
Awa n jaiye
24/7 on d street on a highway
Owo lo gbemi japa ti mo fi sanle
Don’t go there
Feel it