song lyrics / Sayniiel / I.K.Y.K lyrics  | FRen Français

I.K.Y.K lyrics

Performers SayniielReuzay

I.K.Y.K song lyrics by Sayniiel official

I.K.Y.K is a song in English

I pity cny Man Wey Go Cross Your Lane. Onome
(Girl I go out am for Ground )
So many people wan take away You From my Side. But. (Me I go follow dem Drag ooh )
I know Say I don Do Many Things For My life
( but I'm ready to calm Down )
cnd For Your love I gaz to slow Down.
cnd For Your Love hmmmmm

HOOK - say many many Guys Dey your DMs. I know.
But Baby no Dey see them.
Dont Leave me clone
Say Many many shawdies dey feel me You know
But girl I no fit leave you
You know say I won't

Chorus - VIBE (Ooohhh)

Verse 2 - feel alright X 2
When she. Dey with me She Dey feel clright. Ooh yeaaa.
Love you girl till I Die
Make you Carry me anywhere You Dey go
Uh uhh
Hmmm hmmm
You be My Queen and More.
Odoh. Hmmm.
First time I see you I fall inlove
Mi amor

HOOK - say many many Guys Dey your DMs. I know.
But Baby no Dey see them.
Dont Leave me clone

Say Many many shawdies dey feel me You know

But girl I no fit leave you
You know say I won't

Chorus - VIBE (Ooohhh)
say many many Guys Dey your DMs. I know.
But Baby no Dey see them.
Dont Leave me clone
Say Many many shawdies dey feel me You know
But girl I no fit leave you
You know say I won't
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for I.K.Y.K lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the clock
2| symbol at the bottom of the smiley
3| symbol at the bottom of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid