song lyrics / Rice Kid / There's Problem lyrics  | FRen Français

There's Problem lyrics

Performer Rice Kid

There's Problem song lyrics by Rice Kid official

There's Problem is a song in English

No problem big pass man oh
I just wanna leave my life
I no get how to frown oh
But God is all on my side
So biggie man na state of mind
I can't come and kill myself
I can only do my best
Tomorrow take back all the door
Ogbeni leave story wetin man go chop no fit pass am oh
The matter no fit over me just give me little time the man go faji
I go faji faji leave story for the people wey come party oh
Go tell party man them say the boy for the street dom jolly eh
Money go dey we go spend everything with no delay
From naija omo to Malay all the girls all of them go dey
Money go dey we go spend everything with no delay
From naija omo to Malay all the girls all of them go dey

No problem big pass man oh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for There's Problem lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the target
2| symbol at the top of the envelope
3| symbol to the right of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid