song lyrics / Raga Fela / Flex lyrics  | FRen Français

Flex lyrics

Performer Raga Fela

Flex song lyrics by Raga Fela official

Flex is a song in English

{Intro}
Raga fela pon dis....and you know its a vibe..
hmm hmm wetin go be must be..
now make i yarn you how e be..


{Verse one}
I just dey go i no dey look back
i no dem go talk but me i dont give a damm
dem say you say na so dem say i say
dem carry my matter for head just like everyday

Tomorrow get belle nobody know wetin e go born o
if na boy or na girl am waiting untill tomorrow o
Tomorrow get belle nobody know wetin e go born
oo e go born oh

{Hook}
I can no kill myself..wetin i get i flex..
no go do pass youself..alaye use ur head
use ur head oo

Ayayayaya yoyo.....6x

{Verse two}
I just dey smile you think am alright
you wont believe have been crying all night
the room is dark i need the sun light
i need push to reach the limelight

Tomorrow get belle nobody know wetin e go born o
if na boy or na girl am waiting untill tomorrow o
Tomorrow get belle nobody know wetin e go born
oo e go born oh

[Hook}
I can no kill myself..wetin i get i flex..
no go do pass youself..alaye use ur head
use ur head oo

Ayayayaya yoyo..6x


[Outro}
No dey reason my face
follow the rythm and base
make we dey bank with chest
for now i rest my case.
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Flex lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the suitcase
2| symbol to the left of the heart
3| symbol to the left of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid