song lyrics / Praise D Lyonn / By 10 lyrics  | FRen Français

By 10 lyrics

Performer Praise D Lyonn

By 10 song lyrics by Praise D Lyonn official

By 10 is a song in English

Rex you dey mad
Say say say say say say
Lyonn

Feh feh di feh
Tell them i go pullup by ten
Like Cheque
Men mount o
We be like ten
We no dey like green bottles o
No gimmi beer
Trap nigga
We only dey smoke loud o
No cigar
Shay you dey feel am
You no go enter here o
Ba shiga

Stand dem no wait o
You dull, we replace you
This one no be magazine
Ah No face o
I Finna put my city on
I’m still young
I can rap
And i can sing songs
I’m coming from the croc city
I dey perform for stage
Make dem come see me
And i be doing it like
It is my duty
Oh well it is my duty
Tell all this bitches I am not stupid
Tell them i am not stupid
Ain’t dumb i am not a cool kid
I can through all their bullshit
So wise
I could pay their school fees
Baddest rapper coming out from kwest
Lost in the city
We no dey pay rent
Anywhere wey we dey
We dey latest
We patient
Working steady
The power ancient

Feh feh di feh
Tell them i go pullup by ten
Like Cheque
Men mount o
We be like ten
We no dey like green bottles o
No gimmi beer
Trap nigga
We only dey smoke loud o
No cigar
Shay you dey feel am
You no go enter here o
Ba shiga

Feh feh di feh
Tell them i go pullup by ten
Like Cheque
Men mount o
We be like ten
We no dey like green bottles o
No gimmi beer
Trap nigga
We only dey smoke loud o
No cigar
Shay you dey feel am
You no go enter here o
Ba shiga

These girls geti wahala
Them geti palava
Give her money now she want
Another thing
Say Praise we go marry
Make e dey ring
Shoti fah gbo yo
Abi boys won feh la eh pio pio
Emi shaa kin ma ri obo do
I don’t really mind i just wanna have a thing
With you
Tell them i am not stupid
Ain’t dumb i am not a cool kid
I can through all their bullshit
So wise
I could pay their school fees
Baddest rapper coming out from kwest
Lost in the city
We no dey pay rent
Anywhere wey we dey
We dey latest
We patient
Working steady
The power ancient

Feh feh di feh
Tell them i go pullup by ten
Like Cheque
Men mount o
We be like ten
We no dey like green bottles o
No gimmi beer
Trap nigga
We only dey smoke loud o
No cigar
Shay you dey feel am
You no go enter here o
Ba shiga
Feh feh di feh
Tell them i go pullup by ten
Like Cheque
Men mount o
We be like ten
We no dey like green bottles o
No gimmi beer
Trap nigga
We only dey smoke loud o
No cigar
Shay you dey feel am
You no go enter here o
Ba shiga

Feh feh di feh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for By 10 lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cross
2| symbol to the right of the bulb
3| symbol to the right of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid