song lyrics / PapiJiggy & Mairlo / IDAN lyrics  | FRen Français

IDAN lyrics

Performer PapiJiggy & Mairlo

IDAN song lyrics by PapiJiggy & Mairlo official

IDAN is a song in English

Eh You be Idan
Molowo money involve
Na only you dem dey consult
Ejanla Eruku investor
Hmm Oga Idan
Tuale ballon d'or
Opportunity dey and Idan no dey
Aje e no go work
If you follow Idan drag kele
Omoh na dead case ooo
If Idan sight your babe
Omoh na relegate
Idan no dey look Uche face
Idan no de disappoint
Idan no fit run you fake transfer
Even if e bounce, e go return
Who be Idan
Everybody know Idan
Idan na the sure vendor
Silence when he de on call
Hmmm
No make me talk
Everybody know Idan
Idan na the sure vendor
Silence when Idan de on call o
International consultant
Idan original observer
Any false intel Idan no dey want
Ekelebe agba controller
International consultant
Idan original observer
Any false intel Idan no Dey want
Ekelebe agba controller
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Uche Umeh
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for IDAN lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the camera
2| symbol to the left of the thumbs up
3| symbol to the left of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid