song lyrics / Oritse Femi / Yeye Rowling lyrics  | FRen Français

Yeye Rowling lyrics

Performer Oritse Femi

Yeye Rowling song lyrics by Oritse Femi official

Yeye Rowling is a song in English

Na yeye rowling
Na yeye rowling oh
All the suffering and smiling
Na yeye rowling
Ye ye eh
Yeye rowling
Suffering and smiling
Yeye rowling oh
Na yeye

You make small money you com dey pose
When you still get long way to go
Where the money wey you dey even talk
When your men they use their brain dey walk oh
My guy no dey yarn too much
Make you let your money dey talk
My guy buy small flying boat
He com dey go use am dey pose oh
If you see Dangote motor
Na hin be say your flying boat na canoe oh
When small money just dey e dey make some guy dey lose guide oh
Them go start to claim levels
Dem go start to play some format ooo
Owo gidi ki ma kin pariwo
My guy make you dey cool down oh

All I fit tell you na make you dey cool down
Dey cool down
Dey cool down
Omo uni jowo dakun ma se jeje
Se jeje
Se jeje
Me I dey tell you say dey cool down
Dey cool down
Dey cool down
Omo uni jowo dakun ma se jeje
Se jeje
Se jeje

Oh I know how many corner shine you get
How many many money you get
You must to remember one thing oh
Wey you no dey see death
You go dey regret
Tell me na who you dey impress
Your mate dey invest
You think sey you dey flex
Awon aye o de ran e my guy

One town na mira turn on the mic
One turn on the mic
One time no reach them on the mic
A long side Ben jozi oh
Oh nana nana
O ye ye ye

All I fit tell you na make you dey cool down
Dey cool down
Dey cool down
Omo uni jowo dakun ma se jeje
Se jeje
Se jeje
Me I dey tell you say dey cool down
Dey cool down
Dey cool down
Omo uni jowo dakun ma se jeje
Se jeje
Se jeje

Every single day I’m praying
Say baba show me the way
Every single time I’m working hard
Baba say no food for lazy man
Mama said I should be focus
As I know my dream is very burgus
Oh nanananna
No worry in life (No worry in life)
Cos we know sey everything will soon be alright
Everything you dey do
Do jeje
Do jeje
Do jeje
Everything na dey do
Do jeje
Do jeje (Nana nana nana)
Do jeje

Of cos you know sey slow and steady
Na the ogbonge
Ogbonge
Ogbonge
If you do am slow and steady
Na the ogbenge
Ogbonge
Ogbonge
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Yeye Rowling lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the calculator
2| symbol to the right of the envelope
3| symbol at the bottom of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid