song lyrics / Oritse Femi / Blessings lyrics  | FRen Français

Blessings lyrics

Performer Oritse Femi

Blessings song lyrics by Oritse Femi official

Blessings is a song in English

Eluwa le
Oluwa e
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu

Eluwa le
Chineke
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu

Many haters dey feel sey e don finish
Dey go for corner begin dey gossip
I no dey look there face because I need more money
I no get time to dey check time my padi
I stay focus cos I still get long journey
My mama know sey everything go still fresh
No dey worry
No dey sober
No dey hala
Believe in father
Chineke me ee
Ogaza amaka e
Wati memare e e e e
You just dey make everything just dey set oh
Everything don dey repete eh
Enemies just dey for corner
Begin dey vex eh
If you dey waka for me you go waka taya
You go dey do turn turn turner like motor taya
When e be sey everywhere I go dem go say
If God is for me oh
Wey be all your mate dem dey hustle just because they need ego
Shey you no want money ni o
Abi shey you no want motor
Why you come dey act funny o
Abi shoti lo ba won wa

Eluwa le
Oluwa e
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu

Eluwa le
Chineke me
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu

Do your best and leave the rest
Every man get time to play
So far money don dey dey
Everywhere we dey
Wayo no go dey
Na shayo go dey dey
Ileku mama
Ileku mama
Ileku mama mama
Ile oba to jono lojosi ewa lo bu si
Yoju si
Can’t you see
Kabiyesi
Olusi
Femi si

Eluwa le
Oluwa e
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu
He dey bless me yanfu yanfu

Eluwa le
Chineke me
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu
You dey bless me yanfu yanfu
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Blessings lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the padlock
2| symbol at the top of the clock
3| symbol to the left of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid