song lyrics / Mz Kiss / BP Drop lyrics  | FRen Français

BP Drop lyrics

Performer Mz Kiss

BP Drop song lyrics by Mz Kiss official

BP Drop is a song in English

Boys only spend thier money on girls for love
(Olohun Olohun)
Girls only chill with the boys wey dey sabi pop
(O por opor o)
Make them whine for you make your BP drop
(Make your BP drop)
Bad man see you only at fck o clock

One bottle , 2 bottles
Ta n ni package ko to tu
Rottweiler boys wo n lo kun
Patient dog a fe lagun

(Spiritual speaking)

Boys only spend thier money on girls for love
(For love Olohun)
Girls only chill with the boys wey dey sabi pop
(O por opor o)
Make them whine for you make your BP drop
(Make your BP drop)
Bad man see you only at fck o clock

Omo Valentino
You dey make Dem bad wan limp o
Omo bere ko jijo
Wetin dey your body pass liquor Omo iko
Vanessa
malo tele omo ase wo motto
Omo your body be like rodo
Make you Blow the money like lotto wo n rogo

Boys only spend thier money on girls for love
(For love olohun)
Girls only chill with the boys wey dey sabi pop
(O por o por o)
Make them whine for you make your BP drop
(Wahalurrrr)
Bad man see you only at fck o clock

Ija ya
Eh eh

Knock out, log out

Boys only spend thier money on girls for love
(For love Olohun )
Girls only chill with the boys wey dey sabi pop
(O por o por o)
Make them whine for you make your BP drop
(Wahalurrrr)
Bad man see you only at fck o clock
Boys only spend thier money on girls for love

Girls only chill with the boys wey dey sabi pop
Make them whine for you make your BP drop
(Wahalurrrr)
Bad man see you only at fck o clock
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for BP Drop lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the house
2| symbol at the bottom of the eye
3| symbol to the right of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid