song lyrics / Mira / Normal (feat. Toyewiththevibes & Simade) lyrics  | FRen Français

Normal (feat. Toyewiththevibes & Simade) lyrics

Performer Mira

Normal (feat. Toyewiththevibes & Simade) song lyrics by Mira official

Normal (feat. Toyewiththevibes & Simade) is a song in English

She gimme one
She gimme oh nana
I like the way you whine
Give it to me mama
It's a normal thing
I dey ball on a very good day
Keeping up with my little good grade
Shuma enter every other Sunday
Thank God for the life wey we dey
I dey love on a very first sight
No mean say I no get foresight
Me I know say her parole go tight
But na my job to make her slack
I dey hustle on a very lowkey
Make moves on a very lowkey
Spit bars on a very flowsick
Makes me feel like I know Dresticks
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
Try to move all the girls in the park
Oje boy see my drive with the swag
All the ladies want a taste of the staff
Pharaoh moves see dem blocking my part
If na yellow or na black I dey catch Rona sef dey
See the gloves on my hand
Boyz no want make I win all the match
Them dey pose danger but I dey dash
They don beef the boy
And dem dey carry rod
Dey fit blow the skunk
Your babe wants the fuck
She wan try her luck
As I be golden boy
Simade is the name
Bad to the core
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
She say she say she want to party
Ileke yen ko badi
Omoge bad be cardi
It's a normal thing
Me say me say me want to party
Me no wan hurt nobody
We just want to jolli
It's a normal thing
For my street yesterday gbasgbos happen
Naso Mira come give one girl apple
Awon olofofo wan know watin happen
Eyintemi CNN noting happen
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
You say?
You know?
Normal
Normal
Normal
Normal
Normal
Normal
Normal
Normal
Normal
Normal
Normal
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Akintoye Adeoye, Simeon Adio
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Normal (feat. Toyewiththevibes & Simade) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the smiley
2| symbol at the top of the thumbs up
3| symbol at the bottom of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid