song lyrics / Medusa / Face My Fears lyrics  | FRen Français

Face My Fears lyrics

Performers MedusaBoyqui

Face My Fears song lyrics by Medusa official

Face My Fears is a song in English

Ooh na
call me Medusa oh yeah

This Is the remix

I just wan face my fears ooo

Wetin I dey face oo

no fit count my pains oo

Just wan dey my lane ooo

I just wan face my fears ooo

Wetin I dey face oo

no fit count my pains oo

Just wan dey my lane ooo


I’ve been running my race
Dem no fit cheat again

All the things I face
Counting all my tears oh no

I can’t still feel believe

I trust no one only

But you jah I choose to believe in

And I feel everything oooh


Sometimes nu
I can’t nu
Do what I promise my heart nu

My heart is deeper than the ocean

I can’t define what I mention uh uh

My head nu e dey burst nu

Overthinking nu is going wrong nu

I know you can feel in my pains

I know you can put in defense ooh


I just wan face my fears ooo

Wetin I dey face oo

no fit count my pains oo

Just wan dey my lane ooo

I just wan face my fears ooo

Wetin I dey face oo

no fit count my pains oo

Just wan dey my lane ooo


Throw me back I go tell you say
Today better pass yesterday

All the day I dey run my race
Steady on the low doing my thing

I dey run my race I dey run my race

Steady on the grind with chasing mulla

Dem wan know the glory dem no know the story
Everyday me I pray for grace


Thank god for the good life

Thank god for better days

I say thank god for the grace

Thank god say I dey run my race


I just wan face my fears ooo

Wetin I dey face oo

no fit count my pains oo

Just wan dey my lane ooo

I just wan face my fears ooo

Wetin I dey face oo

no fit count my pains oo

Just wan dey my lane ooo


Craze
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Face My Fears lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cross
2| symbol to the right of the suitcase
3| symbol to the left of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid