song lyrics / Mansa Jabulani / Fluidity lyrics  | FRen Français

Fluidity lyrics

Performer Mansa Jabulani

Fluidity song lyrics by Mansa Jabulani official

Fluidity is a song in English

Mr jabulani
Fluidity
ah ah She a fluidity
Huu huu huu huu huu huu huu fluidity
Huu huu huu huu huu huu huu she a fluidity
Me i like girls wey naughty
For my head e dey be like say dem loose my nut
Omo ton lo bi ejo ton lo ton lo
She be doing all the thing she knows
Ko bale gbowo mi lo emi gan fe na
Omo you naughty you bad
you crazy you hard you hot
Ogbono feli feli everthing you do
E dey sweet me for my belly
Omo you naughty you bad
you crazy you hard you hot
Ogbono feli feli everthing you do
E dey sweet me for my belly
She a bad girl and she move with grace and fluidity
Her hips got life she command energy energy
She be the life of the party
Master of seduction goddess of the mammies
She be the queen of the dancing floor
She a belly dancer
She be the queen of the dancing flooor
Me i won dey with ya baby oo
Me i like girls wey naughty
For my head e dey be like say dem loose my nut
Omo ton lo bi ejo ton lo ton lo
She be doing all the thing she knows
Ko bale gbowo mi lo emi gan fe na
Omo you naughty you bad
you crazy you hard you hot
Ogbono feli feli everthing you do
E dey sweet me for my belly
Omo you naughty you bad
you crazy you hard you hot
Ogbono feli feli everthing you do
E dey sweet me for my belly
I want you to know
You killing me slow slow
With the way you roll
I dey loose control so
Baby you too bad you too bad
You hotter than fire
I no fit wait to touch nkan to gbe saya
Make you put of the light fire for fire
Under the duvet make we fire
Me i like girls wey naughty
For my head e dey be like say dem loose my nut
Omo ton lo bi ejo ton lo ton lo
She be doing all the thing she knows
Ko bale gbowo mi lo emi gan fe na
Omo you naughty you bad
you crazy you hard you hot
Ogbono feli feli everthing you do
E dey sweet me for my belly
Omo you naughty you bad
you crazy you hard you hot
Ogbono feli feli everthing you do
E dey sweet me for my belly
Fluidity
Fluidity
Fluidity
She a dance like fluidity
Fluidity
Fluidity
Fluidity
She a dance like fluidity
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Fluidity lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol at the top of the cross
3| symbol at the bottom of the trash
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid