song lyrics / Mansa Jabulani / DOREME (feat. MollyDVYBE) lyrics  | FRen Français

DOREME (feat. MollyDVYBE) lyrics

Performer Mansa Jabulani

DOREME (feat. MollyDVYBE) song lyrics by Mansa Jabulani official

DOREME (feat. MollyDVYBE) is a song in English

Molly
Jabulani
Doreme do (DOREME)
Latire do (DOREME)
All the boys for the party don dey shayo (DON DEY SHAYO)
Doreme do (DOREME)
Latire do (LATIRE)
All the girls for the party don dey shayo
Oya wa make i do you better (Ehen)
Kakhi no be agbada (Mm mm)
Shano wole kode gbomo meji
No go checki balance (Mm mm)
Baby wa make i do you better (Ehen)
Kakhi no be agbada (Mm mm)
Mo shana wole mo de gbomo meji
I no go checki balance at all
Hmmm
Dun gbu dum dun gbu dum dun gbu dum
Dun gbu dum dun gbu dum dun gbu dum dun gbu dum gba
Are you feeling the hit
Are you feeling the beat
Ota lenu bi speaker berihnger
Oya one for the dj
For the hypeman
For the bad girls dem wey dey bend down
Oya one for my nigga
One for the road
Any guys wey no ball make dem bench am
If i rock your body
DOREME
Girl I go spend my money
AMENO
And if they call on my name
Doreme go collect the money
Ha ha ha ha ha
Doreme do (DOREME)
Latire do (LATIRE)
All the boys for the party don dey shayo (DON DEY SHAYO)
Doreme do (DOREME)
Latire do (DOREME)
All the girls for the party don dey shayo
Oya wa make i do you better (Ehen)
Kakhi no be agbada (Mm mm)
Shano wole kode gbomo meji
No go checki balance (Mm mm)
Baby wa make i do you better (Ehen)
Kakhi no be agbada (Mm mm)
Mo shana wole mo de gbomo meji
I no go checki balance at all
Doreme do (DOREME)
Latire do (LATIRE)
All the boys for the party don dey shayo (DON DEY SHAYO)
Doreme do (DOREME)
Latire do (DOREME)
All the girls for the party don dey shayo
Oya wa make i do you better (Ehen)
Kakhi no be agbada (Mm mm)
Shano wole kode gbomo meji
No go checki balance (Mm mm)
Baby wa make i do you better (Ehen)
Kakhi no be agbada (Mm mm)
Mo shana wole mo de gbo mo meji
I no go checki balance at all
(DOREME)
(AMENO)
And if they call on my name
Doreme go collect the money
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Damilola Alonge
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for DOREME (feat. MollyDVYBE) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the house
2| symbol to the right of the cross
3| symbol to the left of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid