song lyrics / Magnom/Caine / I dey hustle lyrics  | FRen Français

I dey hustle lyrics

Performer Magnom/Caine

I dey hustle song lyrics by Magnom/Caine official

I dey hustle is a song in English

Mmm I dey hustle
From morning to morning I dey hustle.
No dey fit sleep sef cos I dey hustle
3rd world hustler so I for hustle
For the Cedis and the Naira I dey hustle
For the pound and the dollar I dey hustle
Shillings and the rupees I dey hustle
I don't beg no man so I for hustle
Mmm I dey hustle
From morning to morning I dey hustle
No dey fit sleep sef cos I dey hustle
3rd world hustler so I for hustle.
For the Cedis and the Naira I dey hustle
For the pound and the dollar I dey hustle
Shillings and the rupees I dey hustle
I don't beg no man so I for hustle
Money on my mind
Money on my mind
I no get no time for anything but my grind
Nuff of dem a try
Nuff of dem a try me
But noting go fit stop my shine
Dem dey follow things blindly
Me I focus on my vison entirely
Chasing the doe money say pls marry me
Toto niggas dem no get any loyalty
I no want pick up the lead
Like some of you like I mashop your head
Baby girl see lift up your leg
Make I take cool down my head
Mmm I dey hustle
From morning to morning I dey hustle
No dey fit sleep sef cos I dey hustle
3rd world hustler so I for hustle
For the Cedis and the Naira I dey hustle
For the pound and the dollar I dey hustle
Shillings and the rupees I dey hustle
I don't beg no man so I for hustle
I no want pick up the lead
Like some of you like I mashop your head
Baby girl see lift up your leg
Make I take cool down my head
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Caine Marie, Joseph Bulley
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for I dey hustle lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the thumbs up
2| symbol to the right of the envelope
3| symbol to the left of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid