song lyrics / MNG / Pablo’s Thought lyrics  | FRen Français

Pablo’s Thought lyrics

Performers MNGCrystylezSeyi VibezDJ Wizkel

Pablo’s Thought song lyrics by MNG official

Pablo’s Thought is a song in English

It's Phynest on the mix baby hnnnn yeee
Oluwa loseyi ooo m N G
Say na me Stylez Baby Omo Na Stylez baby o

(SEYI VIBEZ)

Say Me Want To Live La vida Loca
Like I'm Don Pablo don Pablo
The Money and the fame everywhere I go
Everywhere I go

I want a rich shawty
No be one wey go beg sub money ye ee
Make the money join money
So every other day we go Dey jolly o ooo oo

So mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te'su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eeee

Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te'su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eeeee

(CRYSTYLEZ)

See This Days Me Dey Wonder Why
Why The Good Die Young Why The Bad Stay Long
See my brother omo eruku por
If you try corner me my brother know you gone

See their thoughts fck what they don't know
Dem ma talk when you pull up in your lambo
Many many things wey mouth no fit talk o
Wey mouth no fit talk o

Jeje me live my life badman just wan flex
All the fine fine girls
Dem just wan come near everyday me roll mi J
Badman just wan flex
Say me gat only brodas bad man gat no friends

Say Me Want To Live Lavida Local
Like I'm Don Pablo don Pablo
The Money and the fame everywhere I go
Everywhere I go

I want a rich shawty
No be one wey go beg sub money ye ee
Make the money join money
So every other day we go Dey jolly o ooo oo
So mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te'su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eee
Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te'su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o ee

Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te'su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel
Mo gbe body mi, moje gbese
Like Naira Mo te'su mole
Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be
Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o ee
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Pablo’s Thought lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the thumbs up
2| symbol to the right of the house
3| symbol at the bottom of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid