song lyrics / LOTi / Selfish lyrics  | FRen Français

Selfish lyrics

Performer LOTi

Selfish song lyrics by LOTi official

Selfish is a song in English

Dem ah want to dey run my race
Dem ah want to dey start to dey
Dey mis-yan say they want to dey want to dey
Na see finish dey cause disgrace

They say I'm selfish
Cos I no give them pay, they vex I'm living carefree
I no get time for no catfish
Kinikan got me on a mad ting

Hmm

Them want to dey start to dey run my race
But na me wey start to create my lane
cin't no traffic for this my way
No be my power but na by him grace

They say I'm selfish
Better check the way you dress
Before you address me
Cos I no come here come look Uche face

They say I'm selfish
Dem no show me love
But they want my pay
Expecting me not to be selfish

Wetin I go do
I no know
Counting these bags on a Monday
Counting these bags all the way to the Sunday

Oluwa oh
Bamidele
Don't care bout your feelings
When everyday na payday

cll my haters they envy
Leveled up now the boy getting money
Pretty girls on speed dial, omo them plenty
They wanna lick me like a candy

She say she like my stamina
When I give it to your girl
She gets louder now
Wetter than a pool

She a water sign
Scorpio sun
Every night she wanna chop me now
Chop me now

Them want to dey run my race
Oboi no go try cross my lane
No think say you fit try my grace
Baba God dey my back and him oil dey my head

20 man shall fall that day
No talk say I no warn you kpe
Cos my eye don start to dey red
No lose guard begin shalaye

They say I'm selfish
Dem no show me love
But they want my pay
Expecting me not to be selfish

Wetin I go do
I no know
Counting these bags on a Monday
Counting these bags all the way to the Sunday

Oluwa oh
Bamidele
Don't care bout your feelings
When everyday na payday

They say I'm selfish
Dem no show me love
But they want my pay
Expecting me not to be selfish

Wetin I go do
I no know
Counting these bags on a Monday
Counting these bags all the way to the Sunday

Oluwa oh
Bamidele
Don't care bout your feelings
When everyday na payday.
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Selfish lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the television
2| symbol to the right of the cloud
3| symbol to the right of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid