song lyrics / Jhybo / Toriola lyrics  | FRen Français

Toriola lyrics

Performer Jhybo

Toriola song lyrics by Jhybo official

Toriola is a song in English

Eiiyyy haaa

Be naa ni

You no fit take my life
You no fit take my bread
You no go put me for jail
Cus I dey my lane
Aramarira marira marira re

After GOD na money sure pass
After GOD ijoba strong pass
She dey do mi kami kami kami kami

Shey we pray to GOD
Owo
HE's gonna make us see money
Poverty kill person owo

Shey we pray to GOD
Owo
HE's gonna make us see money
Poverty kill person owo

know we gat the step, know gat watin we wan do with the money
Ola satty ramoni, don't be funny
A jo ma jaiye foreign
Toriola tori owo
I Dey my lane, leave me alone
You Dey say you know me first
I Dey ball make you no think less

O sing o sing o
Casamigo fun awon amigos
Awon Suzy pelu philo
Cuban 2 million kilos
Awa lomo aye , ema ri se Olorun mi
Aje
Awa lomo aye , ema ri se Olorun mi

Shey we pray to GOD
Owo
HE's gonna make us see money
Poverty kill person owo

Shey we pray to GOD
Owo
HE's gonna make us see money
Poverty kill person owo

10 milli 10 10 milli milli
Chairman don gimme gimme
My phone keep ringing ringing
My phone keep ringing ringing
Till I tell them o ti to
Nibi nishe kusi
Koni bami dele
Send money to my baby
4 million o kere

O sing o sing o
Casamigo fun awon amigos
Awon Suzy pelu philo
Cuban 2 million kilos
Awa lomo aye , ema ri se Olorun mi
Aje
Awa lomo aye , ema ri se Olorun mi

Shey we pray to GOD
Owo
HE's gonna make us see money
Poverty kill person owo

Shey we pray to GOD
Owo
He's gonna make us see money
Poverty kill person owo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Jibola Toriola
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Toriola lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the smiley
2| symbol at the bottom of magnifying glass
3| symbol to the left of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid