song lyrics / Jaywon / Sheeba Sheebo lyrics  | FRen Français

Sheeba Sheebo lyrics

Performer Jaywon

Sheeba Sheebo song lyrics by Jaywon official

Sheeba Sheebo is a song in English

No be I send you
I just Dey package you
Don’t want disrespect you
No wan look you for face
You know say I love you
Don’t fuck with my hustle
Another man poison
Another man best food
Emi omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheeba sheebo
Baba lole sa lo so mi
Emi
Omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheena sheebo
Baba loke sha lo so mi
Anything wey dem like
Make them talk
Anything wey dem like make them do
I don cross many seas italy Libya
Wetin we never do
Wetin my eye don see
Wetin we never do
Anything wey dem like
Make them talk
Anything wey dem like make them do
I don cross many seas italy Libya
Wetin we never do
Wetin my eye don see
Wetin we never do
Ohun o elenu kan fenu so
You talk you collect oo
Ohun Wu elenu
Kan fenu so
This jam is correct ooo
I say
Verse 2
I say hold am
I’m talking about the Biggy back Biggy back oo
Hold am
I’m talking about the Biggy bag Biggy bag
If you think about the matter
You go loose control
And I’m too busy I no get time for you
And your cup don full
Emi omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheeba sheebo
Baba lole sa lo so mi
Emi
Omo oloore
Omo ologo
Won fe se mi Sheena sheebo
Baba loke sha lo so mi
Anything wey dem like
Make them talk
Anything wey dem like make them do
I don cross many seas italy Libya
Wetin we never do
Wetin my eye don see
Wetin we never do
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Sheeba Sheebo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the envelope
2| symbol at the bottom of the trash
3| symbol at the bottom of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid