song lyrics / Jaywon / Gbon Gbon lyrics  | FRen Français

Gbon Gbon lyrics

Performers JaywonTerry G

Gbon Gbon song lyrics by Jaywon official

Gbon Gbon is a song in English

I dey tell you eh
Juwonlo on this one again o
Kennis Music

Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon

You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo aye
You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo aye

12 o'clock in the middle
Na my phone ring ring ring ring ring who be dat
Na my paddy dem sey make we go go go clubbing
lt's Juwonlo e mo kpe emi gon mi o go rami ri straight to the nite shift
Ebi kpe kini mo ri
I see This fine shawty for one corner sey she dey feel me eh
Omo no time je kama lo wa bami de ile eh
Ile mi ni omo aye ka lo se ere se ere
Se aye se aye se ere se ere
Ka lo se aye se aye

Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon

You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo aye
You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo

At first I been dey think sey
The girl na okpo okpo okpo okpo o
Later I come realize sey she just dey dey dey show her logo
Omo take it slow cos l dey feel the echo echo
Mo ni ko ma ro ra sw ko ma lo ma lo jasi koto
Omo your backa dey blow my mind
The way you dey wine dey tear me apart l dey tell you
l never see this kind of thing before o
Wa bami lo ka lo ju nko so nko
Ka lo ju ko so nko ju nko so nko

Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon

You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo aye
You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo

Jo o mr bouncer awon temi fo wo le jo o
Mr DJ oya purn the replay Terry G
Free me now free me now free me now eh
Tile tile oya sodi sodi
Oya tile oya sodi sodi
Tile je kim fi owo ko nko
Tile tile je kim ti nko bo nko eh
Na me wey dey ginger your system ginger
Na me wey dey swagger your system swa
Oya make l wangolo wangolo wangolo wangolo eh
Oyi wa ka lo ge ge ge ge
Ka lo ge ge ge ge
Oya tile je kim ba esere eh ba esere eh

Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon

You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo aye
You go kill me orebe orebe orebe
You go kill me omo aye omo aye omo

Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon

Seun on the beat you say wetin
l dem tell you
Terry G on the beat Terry G on the beat
Kennis Music pon this thing
This thing pon the heat
Free me haha right now pround system intellectual
You know what we do it Kennis Music
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Gbon Gbon lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of magnifying glass
2| symbol at the top of the target
3| symbol at the bottom of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid