song lyrics / Jay Wise / Roll Da Boat lyrics  | FRen Français

Roll Da Boat lyrics

Performer Jay Wise

Roll Da Boat song lyrics by Jay Wise official

Roll Da Boat is a song in English

Excuse me can i get your attention

dey never see wety make them come
see okwa chukwu abiam nwe awele o
dey don feel pikin the mama born
na me be the chapter wey you been no turn
dey been come and go
now them come and grow
dey been talk am slow
now them talk am bold

shey you dey feel am feel am feel am
dey no fit kill am kill am kill am
strong and praising
na the reason me i never trust
before tomorrow morning dey go peter

who be your dealer dealer dealer
cause i dey feel am feel am feel am
roll am crazy
cause tonight i wanna be above
african strong like a pillar

oluwa roll roll roll da boat
roll roll roll da boat
hmmm hm hmmm hm

excuse me can i get your attention bro


call on da realer
shes tripping and stuck on ma nikka
shes feeling me strong caterpillar
she never gan loud when she pull out them loud
she damn stuck on dar nigga
she prayed up all night for that nigga
she said im her best kinda nigga
she truly been wild and she truly been kind

hey da
nobody can see me inner ma radar
i she dey fk up o i go tell am
if she no go pick brother fade am
fade am

hey da
nobody can see me inner ma radar
i she dey fk up o i go tell am
if she no go pick brother fade am

shey you dey feel am feel am feel am
dey no fit kill am kill am kill am
strong and praising
na the reason me i never trust
before tomorrow morning dey go peter

who be your dealer dealer dealer
cause i dey feel am feel am feel am
roll am crazy
cause tonight i wanna be above
african strong like a pillar

oluwa roll roll roll da boat
roll roll roll da boat
hmmm hm hmmm hm

oluwa roll roll roll da boat
roll roll roll da boat
hmmm hm hmmm hm
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Roll Da Boat lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the eye
2| symbol at the top of the suitcase
3| symbol at the top of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid