song lyrics / Jamopyper / Singular & Plural lyrics  | FRen Français

Singular & Plural lyrics

Performers JamopyperReekado BanksAV

Singular & Plural song lyrics by Jamopyper official

Singular & Plural is a song in English

Oh oh
Ah Reeky baby
Oh aiiii
Eh eeeee
Emi Jamo Pyper

Girl I know you’ve been played by a lot of guys
Some talk seh dem love you but dem just Dey lie
Shebi na wetin dem wan chop dem just Dey find
(Shebi na wetin dem wan chop dem just Dey find)

Omoge leave story
Omoge leave story gan
Bum short oh
Omoge leave story
Wah
Leave story
Bum short oh
Omoge leave story
Gan

Can I be your plural
Pakini pakini kan kan
Omoge I know you single
Pakini Pakini tan tan
Hmm can I be your plural
Pakini Pakini kan kan
Omoge I know you single gan gan gan
Pakini Pakini tan tan
Oya can I be your plural
Pakini Pakini kan kan
Omoge me I know you single
Oh can I be your plural
Pakini Pakini tan tan
Omoge me I know you single
Kan kan kan
Pakini Pakini kan kan kan

Me I no Dey waste time….bro
I don’t have a lot of time on my side
If I say na you be the one wey I want
Then, nobody can change my mind
Come be my plus one ah ah aah
No go Dey loose guard ah ah
Na you wey dey tower wah my head ooo
Be like seh I loose miiiind
Oya Pakini pan
Come give me body o
Make we just dey chokiri cho
Chokiri chokiri Cho Cho Cho

Girl I know you’ve been played by a lot of guys
Some talk seh dem love you but dem just Dey lie
Shebi na wetin dem wan chop dem just Dey find
Wah aah

Omoge leave story
Omoge leave story gan
Bum short oh
Omoge leave story
Wah
Leave story
Bum short oh
Omoge leave story gan

Can I be your plural
Pakini pakini kan kan
Omoge I know you single
Pakini Pakini tan tan
Hmm can I be your plural
Pakini Pakini kan kan
Omoge I know you single gan gan gan
Pakini Pakini tan tab
Oya can I be your plural
Pakini Pakini kan kan
Omoge me I know you single
Oh can I be your plural
Pakini Pakini tan tan
Omoge me I know you single kan kan kan
Pakini Pakini kan kan kan

On to the flow flow flow
She say calm, make you go low low
Cause I no body on do do do
I want move for the ro ro ro
Me I wan marry you you gan gan gan
Oh gan gan
Sho n gba dun mi gan gan gan
N gan
This heart wey you lo lo lock
Is safe keep in the ko ko ro oooo
Ooh omo mummy
na your Dammy
Spending doh
The dollar ahh
For setting (setting)
In the summer
Na for belly
Make my accountant take all my earnings

Girl I know you’ve been played by a lot of guys
Some talk seh dem love you but dem just Dey lie
Shebi na wetin dem wan chop dem just Dey find
Wah aah

Omoge leave story
Omoge leave story gan
Bum short oh
Omoge leave story
Wah
Leave story
Bum short oh
Omoge leave story gba

Can I be your plural
Pakini pakini kan kan
Omoge I know you single
Pakini Pakini tan tan
Hmm can I be your plural
Pakini Pakini kan kan
Omoge I know you single gan gan gan
Pakini Pakini tan tan
Oya can I be your plural
Pakini Pakini kan kan
Omoge me I know you single
Oh can I be your plural
Pakini Pakini tan tan
Omoge me I know you single kan kan kan
Pakini Pakini kan kan kan

Weiiii
Yei
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Singular & Plural lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the star
2| symbol at the top of the target
3| symbol to the right of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid