song lyrics / Jamopyper / O Nana lyrics  | FRen Français

O Nana lyrics

Performers JamopyperOlamide

O Nana song lyrics by Jamopyper official

O Nana is a song in Yoruba

Ijo ti mo jo lana ton pariwo baby ko le to
Ko le to
Baby ko le to o
Ko oti wole a ma jaiye a ma flenjo
Bamijo bamijo
Baby bamijo o

O nana o nana
Wetin you carry
O nana o nana o nana
Shake am for daddy
Oh nana o nana
I fit to spend all my money
O nana o nana
Kini omode yi ma heavy
O nana

Many men many men
No joonz for my residence
I get vibes wey dey different
150 many men
Abi shey e le ra one way ticket
Lo si Afghanistan ke ma te ni be
No one fit to hold the man
Island girls just dey feel the vibe
Them say my style is too dope
No letting me go
Thеy begging for more
Stomp on the floor
Nikan to ba gba la ma tonight
I wan bе the guy wey go treat you right
I love everything you dey do tonight
My chericoco killing me tonight

O nana o nana
Wetin you carry
O nana o nana o nana
Shake am for daddy
O nana o nana
I fit to spend all my money
O nana o nana
Ki ni omode yi ma heavy (Oh nana)

Shey ibadi yen le roll
E dey roll e dey roll e dey roll e dey roll e dey roll e dey roll
Shey ibadi yen le work
E dey work e dey work e dey work e dey work e dey work e dey work
Shey ibadi yen le twerk
E dey twerk e dey twerk e dey twerk e dey twerk e dey twerk e dey twerk
Shey ibadi yen le shake
E dey shake e dey shake e dey shake e dey shake e dey shake e dey shake

Escalamito gbe fun papito
Shukuluku bambam to the disco
Dance like Awilo mami infnito
Makana makana for me mamito
If you no mind omo make I let you know
I wan put my head for your pillow
Ebelebe ebolobo make me make me pokolo
I'm kinda high want you to supply
I’m superfly touching the sky
But my mind say am feeling die
Like the way you dey whine get me wondering why
Kini mo she what's my crime
And why you dey take bully bully mi bayii
Shugbon never mind
I don't really mind
If you don’t mind bump and grind on me
Your side na die I die

O nana o nana
Wetin you carry
O nana o nana o nana
Shake am for daddy
O nana o nana
I fit to spend all my money
O nana o nana
Kini omode yi ma heavy
O nana

Kini omode yi ma heavy
Kini omode yi ma heavy
Kini omo
Kini omode
Kini omode yi
Kini omode yi ma
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for O Nana lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the cross
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol to the right of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid