song lyrics / JUNNY(주니) / Save Me lyrics  | FRen Français

Save Me lyrics

Performer JUNNY(주니)

Save Me song lyrics by JUNNY(주니) official

Save Me is a song in English

Things wey I Dey see
Huhhhh
All the things wey I Dey see
Black eagle
From all the things wey I Dey see
Huhhh
All the things wey I Dey see
E get e something
I really wanna talk about
Girl wey you trust fit just choose to dey fuck about
The truth e go come
But it's not from my mouth
Nah my matter them dey carry
All around for the round about
Jahh save me ohh
From all the things
Wey I dey see
Steady I need my peace
But enemies
Them try dey seize
With or with no pens
I take my feet
And kill the beat
Me not aware
Of my enemies
But I still defeat
Yeah
Say lately wanna sleep
But then lately
I've been thinking
I look small
But I got shits I'm fixing
Think I care about what you think
Your think stinky
List of my problems
You last like my pinky
Come dey follow me dey play
Because say me I don dey pass you Igbo
If not for music
Tell me nigga
Would you call me your bro
All these faces smile cause you get
When e X you go know
I no wan come dey talk all this shit
Abeg pass me colo ohh
Jahh save me ohh
From all the things
Wey I dey see
Steady I need my peace
But enemies
Them try dey seize
With or with no pens
I take my feet
And kill the beat
Me not aware
Of my enemies
But I still defeat
I know the enemies be thinking
That I'm not that guy
You gon give me little space
Amma be that guy
Got a lot of shits in my goddam mind
If the call is not for money
Amma block that line
Come dey follow me dey play
Because say me I don dey pass you Igbo
If not for music
Tell me nigga
Would you call me your bro
All these faces smile cause you get
When e X you go know
I no wan come dey talk all this shit
Abeg pass me colo ohh
Jahh save me ohh
From all the things
Wey I dey see
Steady I need my peace
But enemies
Them try dey seize
With or with no pens
I take my feet
And kill the beat
Me not aware
Of my enemies
But I still defeat
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Ubong Effiong
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Save Me lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the camera
2| symbol at the top of the heart
3| symbol to the right of the star
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid