song lyrics / Imagin bobo / Bad Boy lyrics  | FRen Français

Bad Boy lyrics

Performer Imagin bobo

Bad Boy song lyrics by Imagin bobo official

Bad Boy is a song in English

Ya (Its P Boi the mix wizard)
Ye ye ye ey
Ahn ahn ahn

Imagin Bobo ayy
As a bad boy
Wa ah ah ah

Yes i know am a good bad boy
Gat no choice but I still thank God
Many don fall, many don rise up
Brother make you try wise up

Wetin dey sup me i wan know
Make i sing abi make i jo
Which one you want tell me make i know
Woah woah, make i know oh

As a bad boy
I just dey do my things dey go
Make nobody disturb me oh no
If you do me bad i go say no more
Always on my bad boy vibes shomo

As a bad boy
I just dey do my things dey go
Make nobody disturb me oh no
If you do me bad i go say no more
Always on my bad boy vibes shomo

Eh me i no foh, everywhere good
Everywhere maranma
And if you do me well, i go do you well
You know am not just like that

Plenty girls dem dey gist for my matter
As a bad boy i no send their papa
Baby girl bawoni sho wapa?
Emi lomo tan so, imagine for that matter

Shey make i show for the dance floor
Shey you go whine for the fine boy
Shey you no go mind say i be bad boy
Other girls know me say i be king kong

Shey make i show for the dance floor
(shey make i show for the dance floor)
Shey you go whine for the fine boy
(shey you go whine for the fine boy)
Shey you no go mind say i be bad boy
Other girls know me say i be King Kong

As a bad boy
I just dey do my things dey go
Make nobody disturb me oh no
If you do me bad i go say no more
Always on my bad boy vibes shomo

As a bad boy
I just dey do my things dey go
Make nobody disturb me oh no
If you do me bad i go say no more
Always on my bad boy vibes shomo

Omo shey you hear
Shey you hear
Always on my bad boy vibes
Ya shomo

I just dey do my things dey go
Make nobody disturb me oh no
If you do me bad i go say no more
Always on my bad boy vibes shomo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Bad Boy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol to the right of the target
3| symbol at the bottom of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid