song lyrics / Icez bt / Intentions lyrics  | FRen Français

Intentions lyrics

Performer Icez bt

Intentions song lyrics by Icez bt official

Intentions is a song in English

Girl sey na my intentions
Give me your location
Your body temptation

I go lor lor you
4 your Karla kuta ,I go follow you
Every Friday night ,I go color you
I no go ever leave , I still dey for you !!
Cuz , e be like sey , e don tey wey you take me for a fool

But I swear , I don’t care yeah
Na you dey my mind
And na why I dey on low
And I try to dey my lane

I go dey jo -I go dey fool
I go dey popo follow you
I go dey jo -I go dey fool
I go dey popo follow you
Sey your matter killing me
Girl, you dey feeling me
I go dey jo -I go dey fool
I go dey popo follow you

Make e be like sey we no dey
All night we go dey
Make e be like sey we no dey
All night we go dey
Just so you know my intentions
Sey your body give me location
Me I no fit some tensions

Make I give them race oh
Other girls dem fake oh
Now I see them hate
4 your matter ,I no rest

Even thou sey I cool down
No mean sey I slow down
4 your Karla kuta I go put am
Slowly and brutal

When I dey my dey -I roll my blunt
Think about my life -I realize

Sey na love I confess oo
I no kill person

My Monica o
Give me soda o
I no bother
Cuz na e kill orkada

My Monica ooo
Give me soda oh
I no bother oh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Intentions lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the television
2| symbol at the bottom of the target
3| symbol at the top of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid