song lyrics / Henry Long / Love Song lyrics  | FRen Français

Love Song lyrics

Performers Henry LongCasual Stereo

Love Song song lyrics by Henry Long official

Love Song is a song in English

Give me your love give me your time
I just want be by your side
One time me na nah long time me I sight you want you to be my wife

Shey you go dey for me side to side
baby you are the light you spark off my life
I just wanna you smile baby shey you go make me smile

all for love give me good love
Baby nah you wey Dey turn me on o yeah
I no go let you down
Baby I say you will never regret this o yeah yeah



(Chorus)
give me love give love
Bby nah only you wey they turn me on (o yeah )
give love give love bby shey you go stand by me (o yeah )
give me love baby nah only you wey they turn me on (o yeah )
give me love give love shey you go stand for me (o yeah)



Verse 2)

See you Don dey with me straight from Gbagada,
Leave all them haters make dem dey talk anything dem like to dey Holla,
Say me a fire can't cool, and the love in my heart say nothing fit to stop am,
Baby give me your love,
Give me your time,
No be hurdle wey dem go wan jump pass,

See dis thing gon still last,
See u reside deep down in my heart,
So baby girl don't u leave,
U r with me in the thick and thin weather,

Baby stay,
Anything wey dem talk ọ, na der own talk ọ,
Believe my words ọ,
You're my life ọ,
Baby can you stay with me...
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: ALEX MERLO, BYRON LONG
Copyright: Bluewater Music Corp., Songtrust Ave

Comments for Love Song lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the suitcase
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol to the left of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid