song lyrics / Gwizzy / Grace lyrics  | FRen Français

Grace lyrics

Performer Gwizzy

Grace song lyrics by Gwizzy official

Grace is a song in English

I’m sure you go wonder
How I deh live my life
Me self don even know ????‍️
If you count your blessings
Name them one by one
You go know what jah jah don do
Oh uh so many wey my God son do for me
Oh uh I just deh live life wey I never pay
My jah don deh for me
I’ve nothing to fear
I just deh live my life
A life wey get no stress
Jo fun mi
Won jo fun mi here
Everytime dem here my song
Gbe body
Won gbe body here
Awon temi won gbe body


Omo na grace
Everything I do is a blessing for me
Omo na grace
I just deh live life wey I never pay oh
Omo na grace
No be juju na Gd deh run am for me
Omo na grace oo..


Everywhere we deh go
Dem deh hear us
Things wey we do
He deh shock them
Everything wey we touch Is a blessing
God grace deh for my life ooh
Won gbo mi
Awon temi
won gbo mi
Everything wey we do is a blessing
Baba God don bless me ooh
My jah don deh for me
I’ve nothing to fear
I just deh live my life
A life wey get no stress
Jo fun mi
Won jo fun mi here
Everytime dem here my song
Gbe body
Won gbe body here
Awon temi won gbe body
Chorus
Omo na grace
Everything I do is a blessing for me
Omo na grace
I just deh live life wey I never pay oh
Omo na grace
No be juju na God deh run am for me
Omo na grace oo..
I’ve nothing to fear
I just deh live my life
A life wey get no stress
Jo fun mi
Won jo fun mi here
Everytime dem here my song
Gbe body
Won gbe body here
Awon temi won gbe body


Omo na grace
Everything I do is a blessing for me
Omo na grace
I just deh live life wey I never pay
Omo na grace
No be juju na Gd deh run am for me
Omo na grace oo..uh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Grace lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the envelope
2| symbol to the right of the trash
3| symbol to the left of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid