song lyrics / Gravity Music / Koleyewon lyrics  | FRen Français

Koleyewon lyrics

Performers Gravity MusicPhylDon MappyGking

Koleyewon song lyrics by Gravity Music official

Koleyewon is a song in English

Koleye won, ye wan
stay strong, ko le ye wan
stay strong

Koleye won, ye wan, how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night
How we stay strong, niggas kole ye wan

Ye won, ye wan, how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night
How we stay strong, niggas kole ye wan

Boya lo le ye won
Wetin (i)eye don see
Ask my day ones
Emi o sha le le won
I be king I dey craze
I be lion
Aje
I’m just tryna get my mulla
I’m just tryna drive the game insane
I’m just tryna make my name
I’m just tryna get the pain away

Koleye won, ye wan
how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night
How we stay strong, niggas kole ye wan

When dem born me na only me dem born
E no realy take time k’omo to gbon
I Dey hustle tight tori mi o fe Gbe bon
So I dey lowkey coz na turn by turn
Se kin je e si, wa se kin ja e
Ton ba tin s’adura ko ma so amin si
Everybody know say life no easy

Bobo no go die until t’oba d’arugbo
Omo pastor, sa Lon di amugbo
Me I no be chief justice gbogbo adugbo
Kilo kan mi sister Mary s’olosho, Koleye won

Koleye won, ye wan
how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die, enemies no dy sleep so it’s all night
How we stay strong, niggas kole ye wan

Ye won, ye wan, how we stay strong, niggas ko le ye wan
Dem tink say bobo don die
niggas kole ye wan
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: ABOLADE KASALI
Copyright: Songtrust Ave

Comments for Koleyewon lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the helmet
2| symbol at the bottom of the target
3| symbol at the top of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid