song lyrics / Figo M / Outsiders (feat. DennyB) lyrics  | FRen Français

Outsiders (feat. DennyB) lyrics

Performer Figo M

Outsiders (feat. DennyB) song lyrics by Figo M official

Outsiders (feat. DennyB) is a song in English

Ekpeke!
Ngachonone mamaye papapapa pa
it's FiGo M Yor Yanu!
Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi
If you ain't talking money you talking piti piti
If you no know as e dey go iga ebido na isi
Maka na Adia asi ndo no pity pity
The girls them like me cus i no dey dey for domot
Say i too dey comot
They no catch me for domot
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe Umunwayi e dey make me to dey shocom shocom shocom
They wan to be my robot robot
Some of dem they wan come do me witche witche
Witche witche onto mamiwater
Taa them no reach hee
Nobe Childs boy (boy)
If you hustle hard you go surely follow men ball (ball)
Who dey find helper no fit miss Obi Cubana call (at all)
If nobe money talk Oga biko gbawa door (gbawa door)
Say! Abiarom iti epele (ha)
Onye ji igu ka ewu na ekene (hee)
My kind of car okwu oto ekene
That's why nji agba mgbo ekpe ekpere (Say!)
Nobe moi moi nobe beans
Sapa been dey hold me for jeans
Now the boy kuga Day and Night
The girls them like me cus i no dey dey for domot
Say i too dey comot
They no catch me for domot
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe Umunwayi e Dey make me to dey shocom shocom shocom
They wan to be my robot robot
Some of dem they wan come do me witche witche
Witche witche onto mamiwater
Adia agba watch na ukwu cha cha
If no make am for this life nobe send your papa (papa)
But if you make am na for head them go carry your matter (matter)
Nwata lia obi oburu dike
Ejiror akpu obi ebute ike
Ajo anu bu street
You no fit see me dey sleep
Once is biz i no dey play with you you no fit see my teeth
OYO you on your own
If you like see me dey bone
You said you no know me but am sure they know me for your zone
DennyB FiGo Yanu
Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi
If you ain't talking money you talking piti piti
If you no know as e dey go iga ebido na isi
Maka na Adia asi ndo no pity pity
The girls them like me cus i no dey dey for domot
Say i too dey comot
They no catch me for domot
Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia
Okorobia ka'm na eti oh
Ihe Umunwayi e dey make me to dey shocom shocom shocom
They wan to be my robot robot
Some of dem they wan come do me witche witche
Witche witche onto mamiwater
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Chikwado Ike
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Outsiders (feat. DennyB) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cross
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol to the right of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid