song lyrics / Figo M / Open For Open (Magnito Remix) lyrics  | FRen Français

Open For Open (Magnito Remix) lyrics

Performer Figo M

Open For Open (Magnito Remix) song lyrics by Figo M official

Open For Open (Magnito Remix) is a song in English

Na Canada be that
Fresh out
Its Figo M Yoor
Ekpeke
Oma Dodo
Yanu
Asia wu update
Asia wu update
Open for open
Open for open
Adim active 247 office is open
Office is open
Asia wu update
Asia wu update
Open for open
Open for open
I am active 247 office is open
Office is open
Philippines update
Thailand update
China update
Japan update
Indonesia update
Malaysia update
Taiwan update
Cambodia update

Taa I bata obodo, I bata obodo
I mara ife men na ọrụ n obodo
Egwu uche ka ana agba n'obodo
Ụfọdụ ndị ibeanyi buzi ndị obodo (hee)
Asia Asia (Asia Asia)
Their ladies go give you care
Their men them go give beer
When they love them no dey share
For street no need to shiver (shiver)
Your grace can make you bigger (bigger)
Fear who never collect (collect) as long as him dey Asia (hee)
Enter empty pocket (hee) go home with big luggage
If you Oluwa serve you porridge, you fit Tiwa any Savage say

Asia wu update
Asia wu update
Open for open (open for open)
Adim active 247 office is open (office is open)
Asia wu update (Asia wu update)
Open for open (open for open)
I am active 247 office is open (office is open)
Philippines (update)
Thailand (update)
China (update)
Japan (update)

Life (update)
Haba dodo (update)
Kari kamana (update)
Fresh out (update)
Office is open, you kuku sabi say I'm very very outspoken (life)
And the money wey we make na token
Compare to wetin we make rapping in broken (life)
Update wey I get see na bank alert, no be the type wey go make you fight karate
Ask about ask papas ask Ramat (life)
I no dey talk wetin I no fit do pass my mouth
Soma ka wona abu dollar Kari kamana (haba dodo)
Soche Magnito ya pay mana Kari kamana (ahii)
Magnito e be genius you oya ask my mama (fresh)
Ya wota chiki motor gala ask kamana (fresh out)
We don rap we don dance we don crack the joke
We don bash Porsche buy Benz bash Peugeot (damn)
If my money dey your hand my brother pass today (life)
Na Canada be that pass (fresh out)

Asia wu update (Asia wu update)
Open for open (open for open)
Adim active 247 office is open (office is open)
Asia wu update (Asia wu update)
Open for open (open for open)
I am active 247 office is open (office is open)
Philippines (update)
Thailand (update)
China (update)
Japan (update)
Indonesia (update)
Malaysia (update)
Taiwan (update)
Cambodia (update)
Abeg who get update, make he share update
Shout out to the CEO of Open for open Prince Ọfọegbu of Asia
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Chikwado Ike
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Open For Open (Magnito Remix) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the heart
2| symbol to the left of the bulb
3| symbol at the top of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid