song lyrics / Dafsin / Dream lyrics  | FRen Français

Dream lyrics

Performers DafsinXhanto Kvsh

Dream song lyrics by Dafsin official

Dream is a song in English

Say nobody Dey by me when I started by the road
Still gonna joo cause my freestyle still Dey go
So many shit Omo mummy tun reko
Started making music gonna be like ladipoe
So many patterns before I stud on my own
Working every day person gas to be alone tho hustle from the stress still make me a boy alone
Many temptation wanna give devil my soul

c lot of matter I Dey carry put for head
Thinking all alone but my feelings is there
c lot of things Dey make me lost my sense
No pressure me wanna focus on my trench

So manything wey still Dey pain me
dey say come inside before it start rain
I be my momma pride if I enter haddies
if I enter haddies


Say me I don check my version
E be like TikTok
Dream chaser oju me ti re kun
We still Dey beg before we see link up
c lot of drink dem go still say bring cup
c lot of drink dem go still say bring cup


I go give lolo ke
U go Jo
I go give u gbedu go
give u everything
u go be my ololo
Omo let go
I dey cheese my dream
Seh you know I know
cnd everything you do me he Dey show
He dey show
For my body he dey show
But am cheesing dream seh you know
Grading low key no show oh
My G my G
I do this for my do
You dey do
You dey do
My mama he don do
ch niga he don do
So my papa he don ku
Oh my niga I dey do
I dey do
I dey do

Seh you go dey
You go dey for me when nobody dey
You go dey for me when nobody dey


Say me I don check my version
E be like TikTok
Dream chaser oju me ti re kun
We still Dey beg before we see link up
c lot of drink dem go still say bring cup
c lot of drink dem go still say bring cup
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Dream lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol at the top of the clock
3| symbol at the bottom of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid