song lyrics / CeePee Roosevelt / Surulere lyrics  | FRen Français

Surulere lyrics

Performer CeePee Roosevelt

Surulere song lyrics by CeePee Roosevelt official

Surulere is a song in English

Wao wao wao, ye ye ye ye.

As I Dey see am for my self. Bad belle people just Dey vex shey na only dem God bless.

Omo me I no Dey like to rush my self na my time go be the best. Who jah done

bless omo no man can test and if you want to text omo you no go rest.

( Surulere na Patience oh omo na Patience oh make you wait one day go come you go chop life oh.


Surulere na Patience oh omo na Patience oh make you wait one day go come you go chop life oh)

Life na jeje no rush yourself cause your man dey flex take am jeje one day one day you go be the best.

destiny can be delayed e no fet change oh at all at all.

back in days when no body send me anytime I come around they bullshit me

na when I come around everybody celebrate me cause Dey see me on there tv no body can change wetin you fit be no body can change your destiny yeye


( Surulere na Patience oh omo na Patience oh make you wait one day go come you go chop life oh.

Surulere na Patience oh omo na Patience oh make you wait one day go come you go chop life oh

Surulere na Patience oh omo na Patience oh make you wait one day go come you go chop life oh

Surulere na Patience oh omo na Patience oh make you wait one day go come you go chop life oh)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Surulere lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the heart
2| symbol at the bottom of the camera
3| symbol to the right of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid