song lyrics / CeePee Roosevelt / Balanced Diet lyrics  | FRen Français

Balanced Diet lyrics

Performer CeePee Roosevelt

Balanced Diet song lyrics by CeePee Roosevelt official

Balanced Diet is a song in English

Una know na, una know, oboy

My sexy mama me I love the way you move your body.

With the way you roll that thing you Dey make high man go crazy.

Girl your sexiness is capable to make high man make ‘em no rest.

Girl your backside is tush anytime I see you girl me I wan shoot.

Girl your body na silicone, girl you Dey make me I wan too cum,
Girl your body Dey make me fall, when I see you girl I just Dey crawl.

Girl your backside is tush anytime I see you girl me I wan shoot.

Shey na this thing you get wey dey make boy Cee say em no go rest.

Shey na this thing you get, wey dey make want to they spend my money.

Shey na this thing you get, wey dey make me feel say na juju you do me.

Shey na this waste you get, wey dey make me want to sale all my properties.

Shey na this waste you get, wey dey make me no Dey feel another lady.



Girl your body na, balanced diet
Eyeeye na, balanced diet
Girl your body na, balanced diet
When I eat am I want to rest

Girl your body na, balanced diet
Eyeeye na, balanced diet
Girl your body na, balanced diet
When I eat am I want to rest

Listen

1 tanamera
2 tanamera
Anytime you come around you give me maleria

See as you fine and your body is too tush
You make high man just they confuse

Girl na you
Girl na you, you, you, you, you, you
Girl na you I want in the morning,
I want in the noon, and in the evening too

Girl your body na silicone
Girl you Dey make me I want to cum
Girl your body dey make me fall, when I see you I just Dey crawl

Girl your backside is tush anytime I see you girl me I want shoot

Shey na this thing you get, wey dey make boy Cee say em no go rest

Shey na this thing you get, wey dey make want to they spend my money

Shey na this thing you get, wey dey make me feel say na juju you do me

Shey na this waste you get, wey dey make me want to sale all my properties

Shey na this waste you get, wey dey make me no Dey feel another lady.

Chorus

Girl your body na, balanced diet
Eyeeye na, balanced diet
Girl your body na, balanced diet
When I eat am I want to rest

Girl your body na, balanced diet
Eyeeye na, balanced diet
Girl your body na, balanced diet
When I eat am I want to rest

Hahahaha
Oboy una know na, una know
CeePee baby
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Balanced Diet lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cross
2| symbol at the top of the envelope
3| symbol to the left of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid