Focus (Amaka Stop Am) is a song in English
CPA d'Great FOCUS (Amaka Stop am)
Amaka stop am
no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
Stop stop stop am
no dey use guy man play
If i chop am baby i go pay
shey you say you go dey for me
shey you say you go dance for me
see wetin you carry
omo your ibadi
make me lose focus
shey you say you go dey for me
shey you say you go dance for me
see wetin you carry
omo your ibadi
make me lose focus
your skin melanin like choco
e dey shine and glow oh oh oh
soco, make you whine and roll ro ro
skin melanin like choco
e dey shine and glow oh oh oh
baby make you soco
make you whine and roll ro ro
omoge no be today
You got the special type of body
make me wanna fall in love
you make me wanna spend my money
girl how did i get involved with you
i'm too caught up in this moment
that i cannot seem to get enough of you
you got me
Amaka stop am
Amaka Alicia is just a friend
as for Anita baby i can explain
i too like woman i know
but lately i been focused on chasing the dough
but your baka been dey want to carry me go
back to the trenches
girl you know say man i from the trenches
so baby girl make you no dey tempt me
abeg abeg
shey you say you go dey for me
shey you say you go dance for me
see wetin you carry
omo your ibadi
make me lose focus
shey you say you go dey for me
shey you say you go dance for me
see wetin you carry
omo your ibadi
make me lose focus
your skin melanin like choco
e dey shine and glow oh oh oh
soco, make you whine and roll ro ro
skin melanin like choco
e dey shine and glow oh oh oh
baby make you soco
make you whine and roll ro ro
omoge no be today
Amaka stop am
no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
stop am no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
Amaka stop am
no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
stop am no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
shey you say you go dey for me
shey you say you go dance for me
see wetin you carry
omo your ibadi
Amaka stop am
no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
stop am no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
Amaka stop am
no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay
stop am no dey use guy man play
if i chop am baby i go pay