song lyrics / BoyyRazzy / To Be Heard lyrics  | FRen Français

To Be Heard lyrics

Performer BoyyRazzy

To Be Heard song lyrics by BoyyRazzy official

To Be Heard is a song in English

Kidda X
There's no need to shout for you to be heard oh
Just speak to the mic and you will see
Cause when you are good, you are good abeg oh
Listen to the song I want to sing
Many people don try
Many people still dey try
Cause no matter the pain, nobody dies
I say many people don try
Many people still they try
So if you give up my brother
No time, no time, na you loseguard
And I've been grinding on my music
And I work hard everyday
So make you nor near my lane
I be usain bolt, I dey run am like relay
I nor mind the stress and pain I go go through
Cause I focus on the pay
So many people dey this race
Na why I nor delay
I want to be heard oh
(I want to be heard)
But I don't wanna be loud oh
(Don't wanna be loud)
I want the world to hear my voice and dem just dey happy oh
Say I wanna be heard oh
(I want to be heard)
But I don't wanna be loud oh
(Don't wanna be loud)
I want the world to hear my song and hunger for more oh
Oh oh, Oh oh, Oh
Wazobia
Eledumare
Iwo ni gbe kele wa
Ubangiji allah
Ina nima gare ka
Chukwu ke ni gwe
So so gi bu olilanya nwere
You are the only hope i have
That's why I say
I want to be heard oh
(I want to be heard)
But I don't wanna be loud oh
(Don't wanna be loud)
I want the world to hear my voice and dem just dey happy oh
Say I wanna be heard oh
(I want to be heard)
But I don't wanna be loud oh
(Don't wanna be loud)
I want the world to hear my song and hunger for more oh
Say I wanna be heard oh
But I don't wanna be loud oh
I want the world to hear my song and hunger for more oh
Oh oh, Oh oh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Raymond Adinkwu
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for To Be Heard lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the clock
2| symbol at the bottom of the heart
3| symbol to the left of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid