song lyrics / Black Alliance / Wund Dem lyrics  | FRen Français

Wund Dem lyrics

Performers Black AllianceFeelingz

Wund Dem song lyrics by Black Alliance official

Wund Dem is a song in English

Baba God make u wund dem o
Wund dem o
Na dem want tamper with your pikin
Dem want make I loose but I just dey win
Baba God make u shock dem o
Shock dem o
Na dem try push me from grace to grass
Them want make I fall
But I just dey rise

Since na God dey elevate, I no need ladder
hot pass that soup wey dey for fire
I just scream hallelujah
Singing praise like say I be choir
Barrack boy no stain
Am feeling so high, fly pass aeroplane
God turn my pain into gain
You know say lastma
No dey stop moving train
He put a smile on my face
Turn my disgrace into grace
Music is the icing on my cake
Now I see blessings flowing through my lake

Baba God make u wund dem o
Wund dem o
Na dem want tamper with your pikin
Dem want make I loose but I just dey win
Baba God make u shock dem o
Shock dem o
Na dem try push me from grace to grass
Them want make I fall
But I just dey rise

I still don fire, na baba God lead me higher
No body fit tame me o
Nobody fit fall me o
Baba God don involve for the matter
If you try you go carry wahala
Thank God God no be man o
If man be God , I for don kpal
So make u no dey
tamper With God pikin o(x2)
Make u no tamper with God
Tamper with God
Tamper with God pikin

Baba God make u wound dem o
Wund dem o
Na dem want tamper with your pikin
Dem want make I loose but I just dey win
Baba God make u shock dem o
Shock dem o
Na dem try push me from grace to grass
Them want make I fall
But I just dey rise

Life so precious
See them fake friends dem are dangerous
Baba God make you wund dem
All my enemies fire fire dem
I live by your grace,
Anything I do I do
I do by your grace
Many bad things
Dem they plan for we back
But like train we still be on track
I dey jump am pass
Anything dey put for road
I jump am pass
If na juju I jump am pass
Poverty I dey jump am pass

Baba God make u wound dem o
Wund dem o
Na dem want tamper with your pikin
Dem want make I loose but I just dey win
Baba God make u shock dem o
Shock dem o
Na dem try push me from grace to grass
Them want make I fall
But I just dey rise
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Wund Dem lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the envelope
2| symbol at the top of the trash
3| symbol at the top of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid