song lyrics / Bernny / One Chance (feat. Jezzi) lyrics  | FRen Français

One Chance (feat. Jezzi) lyrics

Performer Bernny

One Chance (feat. Jezzi) song lyrics by Bernny official

One Chance (feat. Jezzi) is a song in English

(Phone Ringing)
Hello Bernny (Fka - Jazziboy)
Hey Jezzi,
You know that girl wey I tell you say I carry last time?
Yea!
Nna that girl nawa oh
Even my own do me one chance self
Ah, for this Life?
No trust anybody oh
Hey way, Nawa oh
Ah, Aye Aye
Ah, Aye ah ah
Ah, Aye Aye
Ah, Aye ah ah
I've been thinking of,
all the corny corny wayo
You dey play me now,
I no want to dey follow oh
Why you do me kelekele loving oh
But when I ask you?
You tell me you love me oh
Baby show me love if you mean it oh
Make you give me things wey me wanting oh
This no be love wey dey go away
E dey make me dey shout eh ye
Ah baby cool me down down down down
I wished say dem no go come into our matter
When we started
But e no go easy
Cause a lot of people wanna see me fail
Baby cool dem down
Down u-oh
Girl oh,
I no go kind if I fall for you One Chance
I no go mind if I enter your One chance
I no go mind if I enter your Gbedu na
If you like make you chop my money now
If you like make you run with my money na
If I catch you
Baby girl you go feel my gbola
Open it oh make I enter
I be that man that you chop oh
Tonight oh you go feel me
Baby girl oh you go hear am
Open it oh make I enter
I be that man that you chop oh
Tonight you go feel me
Baby girl oh you go hear am
Nwanyi, I di OKAY
The way you move dey make me mad
Baby girl I wanna be your dildo
I will never let you go
Good to go, baby you're good to go
The way you make my body bounce now
Baby girl, girl you be the girl oh
Baby just dey wine make your booty go
Ah, Aye Aye
Ah, Aye ah ah
Ah, Aye Aye
Ah, Aye ah ah
Eh Humm
Eh Humm
Eh Humm
Hmmmm
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Barthrawd Emenike, Chinedu Onugwu
Copyright: O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Comments for One Chance (feat. Jezzi) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the padlock
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol at the bottom of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid