song lyrics / Bells / ORANGE HEART lyrics  | FRen Français

ORANGE HEART lyrics

Performer Bells

ORANGE HEART song lyrics by Bells official

ORANGE HEART is a song in English

I say
Bayawa
Go saint German
Wahala no hard dig
like cassava
If you find me come see
Na your cassala
For rumuokoro wey
Abobi conny me
Hey
Lap Gimme me your Cappa wey
Omor as a sabi babe na so me I kawa wey
G4 babe no fit lose guard

Ewai Barunha eeh shebi na sapa way
Make me carry my bag enter lekki lane
Baba on a normal day if we jam for Chervon gate
I give you energy like Michael farade
Elion musk vibe carry you enter space
Wells Fargo nigga shebi bag they chase
Don't care what you do
as long you are getting paid
Don't Nigga no fear cause we gather Dey

We gather Dey Dey
Hmm
Isakaba like Sam Dede
Me and gonss like Ebube and woke
I no life hard send me your OPay

Philo Philo
Pam Pam my pillo
When you wanna rest
Can I be your pillow
Still drinking life
But I'm gonna be your hero

Solomon grinding
Solomon grinding
Working on a Monday
Maybe on a Tuesday
We Repeat on a Wednesday
We balling in a club
That was a Thursday vibe
Elegushi on a Friday night
Saturday for the boss on pipe
On Sunday we feast we give thanks

We go Dey Dey Dey Dey
Isakaba like Sam Dede
Me and my goons like
Ebube and woke
I know say life hard make you send your opay

Call that shima
Wey dey for backyard
Tell her make we go deck for my side
We go f$$k we go make love all night
Up all night
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Bella Bells
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for ORANGE HEART lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the eye
2| symbol at the top of the suitcase
3| symbol to the right of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid