song lyrics / Bella Alubo / Little Bum Bum lyrics  | FRen Français

Little Bum Bum lyrics

Performer Bella Alubo

Little Bum Bum song lyrics by Bella Alubo official

Little Bum Bum is a song in English

Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
Mukulu mukulu mukulu (ayyy ayyy)
He say make I mukulu now
Mukulu mukulu now
Aunty make I sangerewa
I see him looking me now

He say he no want to shout
He no want clout
He just want him name to be the one wey dey my mouth
He say send your aza (aza aza aza)
I want to wire (wire wire wire)
He say shey na goskolo baby how you take me higher (higher, higher, higher)

Say this you face e o
Dey make I craze e o
He say mami gimme pami for cup
Baby I’m thirsty o

Say this you face e o
Dey make I craze e o
He say mami gimme goro wan chop
Baby I’m sleepy o

Mr Lover ojikologo
Isabella oya jikologo
Nakamura ojikologo
Bismillah oya jikologo
Hallelujah ojikologo
Mozzarella oya jikologo
Cinderella ojikolo-
Carry your pashmina oya jikologo

Ayyy with your little bum bum
He say he wan see me whine with my little bum
Ay ay with your biggy bum bum
sister abeg help me whine with your biggy bum bum

Ehen ehen ehen ehen (all the guys)
Ehen ehen ehen ehen (in the building)
Ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, i see you okay)
Ehen ehen ehen ehen
Ehen ehen ehen ehen (all
the girls)
Ehen ehen ehen ehen (in the building)
Ehen ehen ehen ehen (wey dey hustle, wey be fine girls)
Ehen ehen ehen ehen

Tomato Jos dey come with tatashe be careful o
Too much stew wey get rodo wey dey pepper o
Oga no put mouth for something you no fit swallow yeah yeah yeah
Dey your side, make I dey my side

Mr Lover ojikologo
Isabella oya jikologo
Nakamura ojikologo
Bismillah oya jikologo
Hallelujah ojikologo
Mozzarella oya jikologo
Cinderella ojikolo-
Carry your pashmina oya jikologo

Ayyy with your little bum bum
He say he wan see me whine with my little bum
Ay ay with your biggy bum bum, sister abeg help me whine with your biggy bum bum
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Little Bum Bum lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cloud
2| symbol to the right of the television
3| symbol to the right of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid