song lyrics / BeeJay / Baby Nwa lyrics  | FRen Français

Baby Nwa lyrics

Performer BeeJay

Baby Nwa song lyrics by BeeJay official

Baby Nwa is a song in English

O baby nwa e be you wey dey burst my medulla o baby nwa
Omalicha gbe sunmomi kin nowo nowo o omalicha nwa

No be today no, no be today
Wey dem other boys wan to dey farawe, I dey tell them say make them wait
No be today no, no be today
Plenty kele don come from faraway I dey tell them say na your case I dey

Shey I fit come meet you
Shey I fit come meet you my baby
Shey I fit come meet you,
Today (yeah, yeah)
Today (yeah, yeah) today

Shey I fit come meet you
Shey I fit come meet you my baby
Shey I fit come meet you,
Today (yeah, yeah)
Today (yeah, yeah) today

O baby nwa ko ma lo kpe titi ko sare wole o baby nwa
Omalicha o girl e be only you wey fit do me like this o omalicha nwa

No be today no, no be today
Wey dem other guys wan to dey farawe, I dey tell them say make them wait
No be today no, no be today
Many kele don come from faraway I dey tell them say na your case I dey

Shey I fit come meet you
Shey I fit come meet you my baby
Shey I fit come meet you,
Today (yeah, yeah)
Today (yeah, yeah) today

Shey I fit come meet you
Shey I fit come meet you my baby
Shey I fit come meet you,
Today (yeah, yeah)
Today (yeah, yeah) today

O baby nwa (o baby nwa) omalicha,
Omalicha nwa (omalicha nwa)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Baby Nwa lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the padlock
2| symbol to the left of the star
3| symbol to the left of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid