song lyrics / Ayox / Cshewo Boy lyrics  | FRen Français

Cshewo Boy lyrics

Performers AyoxTekno

Cshewo Boy song lyrics by Ayox official

Cshewo Boy is a song in English

Oh oh oh
yeh e yeh yeah

cs a fine boy looking sharp
You know say girls dem love me die
Dem Dey gbadun all my Melody
cshewo boy for life
When it's time you know it's time
Even your girl go come around
We outside no be for person
Wey Dey work for Bank
Omo to Shan hello
Love the way you bend low
Omo you Dey make me kolo
Shey you go be mine Olo
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we pratice Monopoly
She want love but I'm not ready
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we pratice Monopoly
She want love but I'm not ready

ch ah eh ah ah
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
am an cshewo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
cm an cshewo boy for life

Molomo si miami
Ikan gbadun clhaji
My two girls from Kumasi
Won komije ni Saladi
We go chop life till it's over
Omo ope ton no dollar
cye Casanova
Emo pe aye kan lowa
Omo meta Koto
Your girlfriend wan follow
You wan be my Olo
Say I make her Kolo
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we pratice Monopoly
She want love but I'm not ready

ch ah eh ah ah
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
am an cshewo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
cm an cshewo boy for life

Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
am an cshewo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
cm an cshewo boy for life
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Cshewo Boy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the helmet
2| symbol to the right of the bulb
3| symbol at the bottom of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid