song lyrics / 2PM / Flex lyrics  | FRen Français

Flex lyrics

Performer 2PM

Flex song lyrics by 2PM official

Flex is a song in English

Weda dem like me (oh…)
Or dem no like me (oh…)
Nothing change me (oh…)
I'm still same me (oh…)
Nothing can stop me (oh…)
I'm still flexing (oh…)
I'm still balling (oh…)
Number one, I'm topping (oh…)
I dey grind
I dey grind
I dey grind
Weda dem like it or not
I go shine
Me I dey flex
I dey flex
I dey flex
Weda dem hate me or not
I no mind
Me I dey flex
I dey flex
I dey flex
Weda dem turn up me or not
I go flex
Me I dey flex
I dey flex
I dey flex
I dey flex
Wey all the boys
And the girls
And the girls
And the girls
See I dey flex
I dey flex
I dey flex
I dey flex oh
This life you need to hustle
You need to grind
You need to execute
Tomorrow is not far
You need to push
Work out
Stop playing
No dulling
Because life is not easy
That's why we need to make it before
We get old
Say
I pray to God
Almighty omega alpha
We pray say
God answer our prayers
We hustling
So God will bless us
So gonna make mama proud
Yeah say
Cos this Nigeria is not easy
We think say after
You finish school
You don get job
But this Nigeria is not easy
So everybody need to workout
So we can meet up
Make it in life
Yeah
So mum is gonna be proud of us
Yeah
I was born into the town
Came out through the crowd
Make way
So I can execute my dreams
I dey grind
I dey grind
I dey grind
Weda dem like it or not
I go shine
Me I dey flex
I dey flex
I dey flex
Weda dem hate me or not
I no mind
Me I dey flex
I dey flex
I dey flex
Weda dem turn up me or not
I go flex
Me I dey flex
I dey flex
I dey flex
I dey flex
Wey all the boys
And the girls
And the girls
And the girls
See I dey flex
I dey flex
I dey flex
I dey flex oh
Weda dem like me (oh…)
Or dem no like me (oh…)
Nothing change me (oh…)
I'm still same me (oh…)
Nothing can stop me (oh…)
I'm still flexing (oh…)
I'm still balling (oh…)
Number one, I'm topping (oh…)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Boziumo Imomotimi
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Flex lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the house
2| symbol to the left of the helmet
3| symbol to the right of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid