song lyrics / 1414 / Palliative (feat. Obizzy & Don Dardah) lyrics  | FRen Français

Palliative (feat. Obizzy & Don Dardah) lyrics

Performer 1414

Palliative (feat. Obizzy & Don Dardah) song lyrics by 1414 official

Palliative (feat. Obizzy & Don Dardah) is a song in English

Don Dardah ti de
1414 records
Ahhh
Pepper rest
We are the best
Ahhh haaa
Dance like water dey my head
Or craze dey my head
Yes I said what I said
Ahhh haaa
They want to vex ahh haaa
Me I just want to flex ahh haaaa
Just like Don Darhah sef
I want dey push Benz
Yea I said what I said
Ahhh haaa
They want to ball
O ko je ahhhh bi palliative
O ko s'ori o ko s'ori bi gele gele
O fi s'aya e be like wahala
Ahh ahh Ahh ahh
O ko je ahhhh bi palliative
O ko s'ori o ko s'ori bi gele gele
O fi s'aya e be like wahala
Ehhh e ehhh Ehhh e ehhh
Obizzy, Zaga, Dardah
Sun yi da mu sun kasa
Living la vida loca aha, living la vida loca
To the boy sitting in the corner
Wey dey wear all the big designer
See, your girl go cooperate
Cause she know say i hold plenty e e
If you see me you comot there
When you see me you dobale
To ba fo omo jabole
No dey form oya fakole
What is the matter, hakuna matata, are you feeling my condo
Baby what is your logo, let me be your dodo
You know i too dey ball
Oh baby ahh you too sexy
O ko s'ori o ko s'ori bi gele gele
O fi s'aya e be like wahala
Ehh ehhh ah ah Ehh ehhh ahaa
O ko je ahhh bi palliative
O ko s'ori o ko s'ori bi gele gele
O fi s'aya e be like wahala
Ahhh haaa Ahhh haaa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Muhammed Mukhtar, Nabil Yusuf
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Palliative (feat. Obizzy & Don Dardah) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the house
2| symbol at the top of the suitcase
3| symbol at the bottom of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid