paroles de chanson / Yorme parole / Mind lyrics  | ENin English

Paroles de Mind

Interprètes YormeFemzy_ltf

Paroles de la chanson Mind par Yorme lyrics officiel

Mind est une chanson en Anglais

Femzy…Ltf he he
Give them the VÏBÊZ again

So many things Wey Dey burn man mind
I no get choice I gat talk am out
When I look inside the mirror
when I look my eyes
So many tears, but I no Fit cry

So many things Wey Dey burn man mind
I no get choice I gat talk am out
When I look inside the mirror
when I look my eyes
So many tears, but I no Fit cry

Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry

Me I still Dey try my best
I should be able to handle the rest
As dem Dey talk my matter
No be say i vex
Oju wan loma Shey me no go regret
Na only me Dey run my thing
Ori lo yomi
Ota oba ti yomi
Wetin go be go be
But for my side
E be like say na me Dey sleep
Mi o Tara

Tear in my eye
My lighten no die
Kosi eni todun mo
Na how you go fall
Them Dey find
Make another person
No shoot my shot for mama
Striving everyday nitoripe koleda
Oh no (Striving everyday nitoripe koleda
Oh no )

Oh no no no
Eleda mi masun
Ki emi bale ri ire gba
Life is yolo oh oh

Na time go tell
First thing first
Tori kosi ojoro
I need something to clear my thinking
Ebami gbe ogogoro oh (ogogoro)

Tori kosi ojoro
I need something to clear my thinking
Ebami gbe ogogoro oh (ogogoro)

Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry

On god
Ki wanto jade awa Ti commot
Giver no Dey lack but he don Dey on fault
Baba sign soro mi make I fit turn up
Ye ye ye ye
Them give an quick notice
Wanipe kobota koma yi losi
Jah Oluwa blessing opor bi dozen
And anyhow he be I no go Dey faulty
Abi Moti fo Ti

Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry
Oh no no no
Ye so many tears but I no fit cry

wizz wizar
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Mind

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la croix
2| symbole en haut de l'enveloppe
3| symbole en haut de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid