paroles de chanson / Wonderstarring parole / Dey Play lyrics  | ENin English

Paroles de Dey Play

Interprète Wonderstarring

Paroles de la chanson Dey Play par Wonderstarring lyrics officiel

Dey Play est une chanson en Anglais

Is Wonderstarring
Desuwa emwin nu wę
Whu vbe tuagbe
Dey my dey
If na single make i single Anytime i like e i go migo

Will you give me true love baby i go give you all love back
Baby will you give me true love
Baby i go give you all love back
Dey play, dey play
Dey play oh dey play oh
Dey play dey play
(ehnana ehnana oh)

I'm in love for a reason
Gave u my trust
No mean say me i stupid
No be everything dem
Dey take e for granted
If u really care will u be Stressing my thinking
Why are you acting like
You dont really know me
I know i change oh
But i dont pretend oh
Na the hustle change
Me oh (aann aann aann)
So i pray oh make the hustle Pay make oh make my ways E change oh, i no time
For love, so many things Wen she don dey talk
Many many things
Wen she don dey talk
Dey gat me feeling like u
Get e somebody wen u wan go dey with
If u come lose guard me
(Oh yes)
If u come lose guard me
So abeg baby never ever leave me
Just try make u getti my point e
I don talk I don talk I don tire

Will you give me true love baby i go give you all love back
Baby will you give me true love
Baby i go give you all love back
Dey play, dey play
Dey play oh dey play oh
Dey play dey play
(ehnana ehnana oh)
Will you give me true love baby i go give you all love back
Baby will you give me true love
Baby i go give you all love back
Dey play, dey play
Dey play oh dey play oh
Dey play dey play
(ehnana ehnana oh)

One day early morning Wake up in the morning Make i go see my baby
My baby my baby my lady my lady
Just dey with someone else baby,
I swear to God me i don see Shege and e shege na Walamwen vbi iyeke Eriyamuohu ina kpa Wudangbe Desuwa Emwinuwęhu vbe tuagbe Make i just dey my dey
If na single make i single
Anytime i like e i migooo
Sofar make i no go turn to smigo for u oh (smigo for u)
And if na single make i single
Anytime i like e i go migo
Sofar make i no go turn to smigo for u oh (smigo for u)

Will you give me true love baby i go give you all love back
Baby will you give me true love
Baby i go give you all love back
Dey play, dey play
Dey play oh dey play oh
Dey play dey play
(ehnana ehnana oh)
Will you give me true love baby i go give you all love back
Baby will you give me true love
Baby i go give you all love back
Dey play, dey play
Dey play oh dey play oh
Dey play dey play
(ehnana ehnana oh)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Ikponmwonsa Saturday
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Dey Play

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du cadenas
2| symbole en bas de l'ampoule
3| symbole en haut de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid