paroles de chanson / Whypa ukmw parole / 16 Barz lyrics  | ENin English

Paroles de 16 Barz

Interprète Whypa ukmw

Paroles de la chanson 16 Barz par Whypa ukmw lyrics officiel

16 Barz est une chanson en Anglais

Every day for my life m nebe so akwa
But I know itu0027s gon be alright
I don see many things for my life wetin me I don see fit to kill 4 guys

I be street but the street no nice
You fit fall but you fit no rise
You fit rise but still no wise
You fit wise but you get no vibes

080 na tinini tanana m neche mgbe oluwa Gaza
Achorom na block oburo gift card CC make I put am for aza

Portalina nwa aba wey don turn picker
I no de find ex I no be maths teacher
M nu0027chelu for my turn fisher man fisher
And oburu I no see am I go turn Caesar

Even me I tire
M nebe noke olu like say I dey for choir
Oluwa gozie mu and grant my heart desire
He call and say my son itu0027s gon be alright

At all at all
Achorom ya at all I no go poor

You know say na God go fit bless you
Abi you no believe jesu
Wetin I talk e fit vex
Bia fine girl no be me chase you

Rice dey make dem bring the stew
Faceless but I still face you
Opendential your elephant umbrella if you no decode e fit craze you

Ima the power in me pass odumeje enwrom any time for the ganduka gandusa
By the power of eledumare my Jara is kpokponki shooting like soldier for the Sambisa

Okwa chukwu nu0027zom nife m nagabiga
Nani chukwu go to fit make the man bigger
Mkoba ife chukwu melu nandum e no get e be ekele na otuto kam ji bia

Oga You know say na God go fit bless you
Abi you no believe jesu
Wetin I talk e fit vex
Bia fine girl no be me chase you

Nwanne see no see and tell no tell
Iu0027m beast but I got no tail
Flarshie okwa anyi noya
Thug life to the core shout out to my O42 cartels..... UKMW

Whypa Whypa

Igamzi Wyp
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de 16 Barz

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la maison
2| symbole en bas de la calculatrice
3| symbole à droite de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid