paroles de chanson / Wan Shey parole / Banso Pekin (Intro) lyrics  | ENin English

Paroles de Banso Pekin (Intro)

Interprète Wan Shey

Paroles de la chanson Banso Pekin (Intro) par Wan Shey lyrics officiel

Banso Pekin (Intro) est une chanson en Anglais

[Verse: Wan Shey]

All hail the king
Proud Banso pekin
From squares to Melim
Wuna feelam for skin
Na for here I begin
Back when I was a kid
Back when I had the dream for either rap or for sing
That was in '96, I was barely able to read
Born with short-sight, I be di strain ele for see
Dat weird pekin for quatier, wey e no be know for play
Dat one na blind man, dey be di tok sef for ma face
Physically I be weak, the school punching bag
My food flask be dey accessible to any hungry man
They be di boil ma veins
But I no be fit complain
Anytime I had dem late
Na for ma head they go revenge
Na so ma repe turn turn so be na ma best friend
I had to act 21 before I even turned 10
E buy ma first lenses, ma eye start open
Na yi give me the courage for no cry when e be enter coffin
Die wey I dey Upper sixth
My whole life juh stop yi
I enter university with three five for ma pocket
Na God yi one know how I manage get degree
But to every obstacle, I was David with a sling
Réme too be di ya bad, five-K per month
Wusai e be di takeam for gimme bro? I no fit know
E be use to be na tailor, then old age catch yi
Di wait répe yi pension, government di ele mash yi
Yaounde everyday, Ministry of Finance
""Madame venez demain, on n'a pas vu vos documents.""
Réme juh di frustrate, tears always in her eyes
Since I too resemble repe, when e see me e di cry
Ma big brothers be dey, di hustle for their side
Di save their ten ten francs for travel go Dubai
Ma other sister try, e married start yi life
The other one still dey today di hustle for survive
All this story na to show wusai wey Wan Shey comot
The few things I've been through that have influenced my come up
This project na ma life, so I di presentam for here
I'm rapping for my family na me be Chop Chair.

[Chant 1]

Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah)
Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah)
Shoh asaka ahh ( moh sahhh)
Shoh asaka ahh ( moh sahhh)

Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah)
Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah)
Shoh asaka ahh ( moh sahhh)
Shoh asaka ahh ( moh sahhh)

[Chant 2]

Kidzelé Kidzelé Kidzelé (Kidzelé)
Kidzelé Kidzelé kijung (Kidzelé)
Kidzelé Kidzelé kijung (Kidzelé)
Kidzelé Kidzelé kijung (Kidzelé)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Banso Pekin (Intro)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'appareil photo
2| symbole en bas de l'enveloppe
3| symbole en haut de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid