paroles de chanson / Victony parole / Anita lyrics  | ENin English

Paroles de Anita

Interprète Victony

Paroles de la chanson Anita par Victony lyrics officiel

Anita est une chanson en Anglais

Girl for your informate
I no fit mercy for any person
Wey go try mess with my mercy oh
Eh yeah oh
Ayy
No be instagram challenge oh
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and mercy oh
Eh eh

Seriously oh oh oh oh oh oh
Seriously oh oh oh oh oh oh
E dey touch me oh oh oh oh oh
E dey touch me
Oh oh oh oh oh oh

Hmm ah ah
Hmm eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh

Girl your booty get mind on e own
Bum bum wey dey eye my pocket
Dey do me like Angeli Jo
Wetin me I dey find na sure bet
I go still kolobi my own
Girl you know say my money na longest
Fela kuti Igbo no long reach

Hmm hmm
Excellent baby oh
Fe fe ne baby oh
Fe Fe na eme
Ihe mna Cho bu Wetin
Ihe na Cho dey find outside your domot

Seriously oh oh seriously
Oh oh yeah oh oh oh
Hmm eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh

Eh eh eh
Anita Anita bay
Wetin Anita bake
I want to eat Anita cake e oh oh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Gaetan Judd, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong, Victor Anthony
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.

Commentaires sur les paroles de Anita

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'appareil photo
2| symbole à gauche du casque
3| symbole en haut de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid